TikTok really dey dangerous? – Information Nigeria Pidgin

tiktok user

AFP

China don attack one bill wey di US Congress dey propose and e go lead to di ban of TikTok for di United States. China say di bill no dey fair.

Dis na di latest move ova fear of safety ontop TikTok wey one Chinese company get.

Many officials, politicians and security agencies for many kontris don chop ban make dem no install am for dia phones

Wetin come be di biggest fear for TikTok and how di company dey respond?

1. TikTok dey collect ‘too much’ amount of data

TikTok say di way di app dey collect data “dey follow dia industry practices”.

Many sabi pipo even dey accuse TikTok say dem too dey collect plenti amount of pesin data.

Pipo wey dey analyse find say TikTok dey collect details wey include location, which kain device pesin dey use and which oda apps bin dey ontop pesin phone.

Anoda similar test wey Citizen Lab bin conduct show say TikTok “dey collect pipo data…



Source link

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.